โค
Previous page Next page

iEmoji Feeds @UPDATEBOYZ ๎จ€ (Updateboyx)

1.

Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
POS People una eye don clear ?
We tell una make una ask Nose mask people watin happen after Covid
13 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote POS People una eye don clear ? ๐Ÿ˜‚ We tell una make una ask Nose mask people watin happen after Covid ๐Ÿ˜‚

2.

Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
Imagine Ruger On stage by May 29th in the Presence of Ashiwaju Performing Ashiwaju.

Song came out the perfect time
01 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote Imagine Ruger On stage by May 29th in the Presence of Ashiwaju Performing Ashiwaju. Song came out the perfect time๐Ÿ˜…
3.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
Another angle from AKAโ€™s death.
11 Feb 23 copy & paste +upvote -downvote Another angle from AKAโ€™s death. ๐Ÿ’” https://t.co/Ugpzgi5vMO
4.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
Another sex tape don leak again๐ŸคŒ
22 Sep 22 copy & paste +upvote -downvote Another sex tape don leak again๐ŸคŒ๐Ÿผ๐Ÿ˜‚
5.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
Na man wey no understand Life dey laugh him fellow man wey beg ham for garri
18 Sep 22 copy & paste +upvote -downvote Na man wey no understand Life dey laugh him fellow man wey beg ham for garri๐Ÿšถ๐Ÿพ
6.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
Una wey don upgrade una iPhone to iOS 16,
How e be Abeg? Bfor we join una
13 Sep 22 copy & paste +upvote -downvote Una wey don upgrade una iPhone to iOS 16, How e be Abeg? Bfor we join una ๐Ÿ˜‚
7.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
If youโ€™re cashing out this Month. Retweet
01 Aug 22 copy & paste +upvote -downvote If youโ€™re cashing out this Month. Retweet๐Ÿฅ‚
8.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
Air Crash documentaries are too addictive, any small free time. I don go YouTube
15 Jun 22 copy & paste +upvote -downvote Air Crash documentaries are too addictive, any small free time. I don go YouTube๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ
9.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
If you like no chop life, na u sabi
05 Jun 22 copy & paste +upvote -downvote If you like no chop life, na u sabi๐Ÿšถ๐Ÿพ
10.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
If u like depend on internet. iku pa e
27 May 22 copy & paste +upvote -downvote If u like depend on internet. iku pa e๐Ÿ˜‚
11.
Updateboyx
UPDATEBOYZ ๎จ€ @Updateboyx
Shey na Olamide dey write Asake songs
Abi Asake get Olamide style for body ?

I no understand
26 May 22 copy & paste +upvote -downvote Shey na Olamide dey write Asake songs Abi Asake get Olamide style for body ? I no understand๐Ÿšถ๐Ÿพ

...but wait! There's more!

1.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™Š
Previous page Next page
http://www.iemoji.com/feed/Updateboyx
Back to top