โค
Previous page Next page

iEmoji Feeds @Alhaji Beardless Smallie[Woman Wearing Turban Medium Skin Tone] (SMiTHiE___)

1.

SMiTHiE___
Today will be a good day for you
15 Aug 22 copy & paste +upvote -downvote Today will be a good day for you ๐Ÿ™๐Ÿผ

2.

SMiTHiE___
E get one beauty too wey I know for Jamb lesson that time, na so she sef get werey for head

Be like the name dey come with mental issues
06 Aug 22 copy & paste +upvote -downvote E get one beauty too wey I know for Jamb lesson that time, na so she sef get werey for head Be like the name dey come with mental issues๐Ÿ˜ญ
3.
SMiTHiE___
You go dey fear kidnappers and armed robbers for road still dey fear Nigeria Police too
Retweet of status by @SMiTHiE___
05 Aug 22 copy & paste +upvote -downvote You go dey fear kidnappers and armed robbers for road still dey fear Nigeria Police too๐Ÿ’”
4.5.
SMiTHiE___
Bella enter house and she no meet anybody but she don move munch it and table water, she no even fear.

This season go tough
24 Jul 22 copy & paste +upvote -downvote Bella enter house and she no meet anybody but she don move munch it and table water, she no even fear. This season go tough ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
6.
SMiTHiE___
@_AsiwajuLerry Why e go near ground, shey na from Iwo road you wan do all these things wey she talk?
11 Jul 22 copy & paste +upvote -downvote @_AsiwajuLerry Why e go near ground, shey na from Iwo road you wan do all these things wey she talk?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
7.
28 Jun 22 copy & paste +upvote -downvote Me too oh ๐Ÿ˜ญ,God should answer our prayers,abeg๐Ÿคฒ๐Ÿฝ https://t.co/mK4T3hY0yi
8.9.
SMiTHiE___
Today will be a good day for you.
28 Apr 22 copy & paste +upvote -downvote Today will be a good day for you.๐Ÿ™๐Ÿผ๐ŸŒ™
10.
19 Apr 22 copy & paste +upvote -downvote Buy your phone with confidence @vipvendor ๐Ÿ’ฏ https://t.co/pkFRL75IF3
11.
SMiTHiE___
How person take Dey blow for this industry?
Retweet of status by @lynocasino1
17 Apr 22 copy & paste +upvote -downvote How person take Dey blow for this industry? ๐Ÿ™„๐Ÿค”๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ

...but wait! There's more!

1.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™Š
Previous page Next page
https://www.iemoji.com/feed/SMiTHiE___
Back to top