❀
Previous page Next page

iEmoji Feeds @Juicy George (PH P1) (ajuicygeorge)

1.

ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Good people die young, so all of Una wey don dey old still dey alive Nobi better people?
28 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote Good people die young, so all of Una wey don dey old still dey alive Nobi better people? πŸ˜‚

2.

ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Ibinabo drop that box
Retweet of status by @ajuicygeorge
18 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote Ibinabo drop that box πŸ˜‚
3.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Nigerians are something else twitter.com/ajuicygeorge/s…
Retweet of status by @linesandtimes
15 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote Nigerians are something else 😭 https://t.co/FQ1CM0MfAt
4.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
This girl na talented hypewoman o
Retweet of status by @ajuicygeorge
04 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote This girl na talented hypewoman o πŸ˜‚ https://t.co/A380iQDreQ
5.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Una get electric fence but Una no get light
Retweet of status by @ajuicygeorge
23 Feb 23 copy & paste +upvote -downvote Una get electric fence but Una no get light πŸ˜‚πŸ˜‚
6.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Na true say if you knack for car, engine go knock?
30 Jan 23 copy & paste +upvote -downvote Na true say if you knack for car, engine go knock? πŸ˜‚
7.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Person thief my testimony for church first me go testify am
Retweet of status by @ajuicygeorge
29 Jan 23 copy & paste +upvote -downvote Person thief my testimony for church first me go testify am 😭
8.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Only for Port Harcourt Sugar mommy go dey call you my pikin
Retweet of status by @ajuicygeorge
06 Dec 22 copy & paste +upvote -downvote Only for Port Harcourt Sugar mommy go dey call you my pikin πŸ˜‚
9.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Person wey text you goodnight text another person i can’t sleep
17 Nov 22 copy & paste +upvote -downvote Person wey text you goodnight text another person i can’t sleep 😭
10.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
I’ve not spent 5mins in Abuja I don hear 100,000 TOH
06 Nov 22 copy & paste +upvote -downvote I’ve not spent 5mins in Abuja I don hear 100,000 TOH πŸ˜‚
11.
ajuicygeorge
Juicy George (PH P1) @ajuicygeorge
Una don start Who send my babe 150k for Bole?
Retweet of status by @ajuicygeorge
05 Nov 22 copy & paste +upvote -downvote Una don start 😑 Who send my babe 150k for Bole?

...but wait! There's more!

1.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™Š
Previous page Next page
https://www.iemoji.com/feed/ajuicygeorge
Back to top