❀

iEmoji Feeds @Oluwafiayokemi Kolawole (fayo_bby)

1.

fayo_bby
Incase Peter obi no win for court Omo make jagaban no d!e o abeg . I dey fear these people
Retweet of status by @Ayomide0078
25 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote Incase Peter obi no win for court Omo make jagaban no d!e o abeg 😭😭😭😭. I dey fear these people πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

2.

fayo_bby
Omoo
Tomorrow don almost reach
Another 5h to get 2k
21 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote Omoo Tomorrow don almost reach Another 5h to get 2kπŸ˜’
3.
fayo_bby
fuel no go dey,nepa go off light
nah agents of the darkness full government
30 Nov 22 copy & paste +upvote -downvote fuel no go dey,nepa go off light ☹️ nah agents of the darkness full government πŸ’―
4.
fayo_bby
You dey demand from me Wetin your papa no fit afford. People dey funny
Retweet of status by @ipheanyizzir
25 Oct 22 copy & paste +upvote -downvote You dey demand from me Wetin your papa no fit afford. People dey funny 😁
5.
fayo_bby
See as I dey play this chelsiiiit like pikin
Retweet of status by @LevelBouy
22 Oct 22 copy & paste +upvote -downvote See as I dey play this chelsiiiit like pikinπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
6.
fayo_bby
This old politicians no get conscience sha
Dem no get God
They are evil
23 Sep 22 copy & paste +upvote -downvote This old politicians no get conscience sha Dem no get God They are evil 😭
7.
20 Aug 22 copy & paste +upvote -downvote BE ACTIVE ✌✍ https://t.co/8Ai0dNbFlI
8.
fayo_bby
Before you start saying you love me,go listen to No stress - Wizkid first abeg
17 May 22 copy & paste +upvote -downvote Before you start saying you love me,go listen to No stress - Wizkid first abegπŸ™

...but wait! There's more!

1.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™Š
https://www.iemoji.com/feed/fayo_bby
Back to top