โค
Previous page Next page

iEmoji Feeds @Naija Pidgin (NaijaPidgin_) 4

34.

NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
RT if receiving #Bitcoin is your love language!
Retweet of status by @BinanceAfrica
08 Feb 22 copy & paste +upvote -downvote RT if receiving #Bitcoin is your love language!๐Ÿฅฐ

35.

NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
For Jesus birthday. Una dun book di whole hotel finish. Nawao.

Merry Christmas
Retweet of status by @NaijaPidgin_
25 Dec 21 copy & paste +upvote -downvote For Jesus birthday. Una dun book di whole hotel finish. Nawao. ๐Ÿ˜‚ Merry Christmas ๐ŸŽ
36.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
You never get Christmas chicken ? Retweet
Retweet of status by @NaijaPidgin_
21 Dec 21 copy & paste +upvote -downvote You never get Christmas chicken ? Retweet ๐Ÿคก๐Ÿคก
37.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Credit alerts go plenty pass debit alerts dis week.
Retweet of status by @NaijaPidgin_
08 Nov 21 copy & paste +upvote -downvote Credit alerts go plenty pass debit alerts dis week. ๐Ÿ™๐Ÿผ๐Ÿ’น
38.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Our Twitter never still work well o. Na VPN we dey use.

#TwitterBan
Retweet of status by @NaijaPidgin_
01 Oct 21 copy & paste +upvote -downvote Our Twitter never still work well o. Na VPN we dey use. ๐Ÿ˜ข #TwitterBan
39.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Who dun notice am say credit alert dey cure headache?
Retweet of status by @NaijaPidgin_
13 Sep 21 copy & paste +upvote -downvote Who dun notice am say credit alert dey cure headache? ๐Ÿ’ญ
40.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
1. 10K
2. Unlimited 1 month data.
3. Phone call from NaijaPidgin
4. Special Date
5. Make we follow you
Retweet of status by @NaijaPidgin_
24 Aug 21 copy & paste +upvote -downvote 1. 10K 2. Unlimited 1 month data. 3. Phone call from NaijaPidgin 4. Special Date 5. Make we follow you ๐Ÿ˜‰
41.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
As we come back, na just few pipo welcome us.
22 Aug 21 copy & paste +upvote -downvote As we come back, na just few pipo welcome us. ๐Ÿ˜ข
42.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
First 30 people to reply us with #WhiteMoney.

Una sabi di story.
24 Jul 21 copy & paste +upvote -downvote First 30 people to reply us with #WhiteMoney. ๐Ÿ’ฐ๐Ÿ’ฐ๐Ÿ’ฐ๐Ÿ’ฐ๐Ÿ’ฐ Una sabi di story.
43.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
After church today. We go dey very active online. We go fulfil our our promises.

No cap
18 Jul 21 copy & paste +upvote -downvote After church today. We go dey very active online. We go fulfil our our promises. No cap๐Ÿงข
44.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Italy Vs. England

Abi make we put 10k to do giveaway for anybody wey predict correct scores??

#ITAENG
Retweet of status by @NaijaPidgin_
11 Jul 21 copy & paste +upvote -downvote Italy ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น Vs. England Abi make we put 10k to do giveaway for anybody wey predict correct scores?? #ITAENG https://t.co/E9gh99CqUd

...but wait! There's more!

34.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ™Š
Previous page Next page
https://www.iemoji.com/feed/NaijaPidgin_
Back to top