❀
Previous page Next page

iEmoji Feeds @Naija Pidgin (NaijaPidgin_) 6

56.

NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Dem beat some pipo 1-4
Dem dun dey lead some again with 4-1.

Di way bet tickets go tey cut dis evening enh. Oh lawd.

#MUFC
#AVLLIV
04 Oct 20 copy & paste +upvote -downvote Dem beat some pipo 1-4 Dem dun dey lead some again with 4-1. Di way bet tickets go tey cut dis evening enh. Oh lawd. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ #MUFC #AVLLIV

57.

NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Pikin wey finish WAEC last week dun dey say; During me secondary school days.

Dis wahala no too much?
Retweet of status by @NaijaPidgin_
23 Sep 20 copy & paste +upvote -downvote Pikin wey finish WAEC last week dun dey say; During me secondary school days. Dis wahala no too much? πŸ˜‚πŸ˜‚
58.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Night market done start oo.
Data for 10 people Courtesy of @roqzee indicate in comment section if interested. Just
Retweet of status by @AM_Aleyu
03 Jul 20 copy & paste +upvote -downvote Night market done start oo. Data for 10 people Courtesy of @roqzee indicate in comment section if interested. Just πŸ™‹πŸ½β€β™‚οΈπŸ™‹πŸ½β€β™‚οΈπŸ™‹πŸ½β€β™‚οΈ
59.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Please patronize me for your data and airtime, for your giveaway, for your subscription.
God bless you.
Retweet of status by @AM_Aleyu
08 Jun 20 copy & paste +upvote -downvote Please patronize me for your data and airtime, for your giveaway, for your subscription. God bless you. πŸ™πŸ™ https://t.co/zSPNlibJQW
60.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Pipo belle dey crave for things like roasted and boiled €

Our own belle say na 50 Naira Garri and 30 Naira g… twitter.com/i/web/status/1…
Retweet of status by @NaijaPidgin_
05 Jun 20 copy & paste +upvote -downvote Pipo belle dey crave for things like roasted πŸ’²πŸ’΅πŸ’΅ and boiled β‚¬πŸ’ΆπŸ’Ά Our own belle say na 50 Naira Garri and 30 Naira g… https://t.co/nAwTDAq587
61.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Check balance.

If the transaction shock you enter DM make we talk T&C

23 May 20 copy & paste +upvote -downvote Check balance. πŸ€‘πŸ€‘πŸ’°πŸ’° If the transaction shock you enter DM make we talk T&C πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅πŸ’΅
62.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Avoid pipo wey dey always need 5k urgently everytime.
Retweet of status by @NaijaPidgin_
22 May 20 copy & paste +upvote -downvote Avoid pipo wey dey always need 5k urgently everytime. πŸ™ƒπŸ™ƒ
63.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
No giveaway today.
16 May 20 copy & paste +upvote -downvote No giveaway today. 😜😜😜😜😜😜😜

...but wait! There's more!

56.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™Š
Previous page Next page
https://www.iemoji.com/feed/NaijaPidgin_
Back to top