❀
Previous page Next page

iEmoji Feeds @Naija Pidgin (NaijaPidgin_) 5

45.

NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
@gboyega_adeoya @mrolaoluwa If no be say her customers no dey Twitter. Dem suppose flag dis your reply as hate speech.
12 Jun 21 copy & paste +upvote -downvote @gboyega_adeoya @mrolaoluwa If no be say her customers no dey Twitter. Dem suppose flag dis your reply as hate speech. πŸ˜‚

46.

NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
PRAY FOR NAIJAPIDGIN
Retweet of status by @NaijaPidgin_
24 May 21 copy & paste +upvote -downvote PRAY FOR NAIJAPIDGIN 😒😒
47.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
OKAY. MAKE WE RUN AM.
Retweet of status by @NaijaPidgin_
22 May 21 copy & paste +upvote -downvote OKAY. MAKE WE RUN AM. πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ
48.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Anybody still dey buy di dip?

Retweet of status by @NaijaPidgin_
19 May 21 copy & paste +upvote -downvote Anybody still dey buy di dip? πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
49.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Incantations no be for stammerer.

Good Morning Naija.
Retweet of status by @NaijaPidgin_
18 Mar 21 copy & paste +upvote -downvote Incantations no be for stammerer. Good Morning Naija. πŸ‡³πŸ‡¬
50.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Nobody go tell you wetin dem do to blow.

Try understand am sometimes say wetin dey after six, e pass seven.

Good morning naija
17 Mar 21 copy & paste +upvote -downvote Nobody go tell you wetin dem do to blow. Try understand am sometimes say wetin dey after six, e pass seven. Good morning naija πŸ‡³πŸ‡¬
51.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Death no go spoil our plans.
06 Mar 21 copy & paste +upvote -downvote Death no go spoil our plans. 😒😒
52.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Dem dun do frame for me o.

Well, like say dem no do am. I go do am for myself sha.

#ValentinesDay
Retweet of status by @NaijaPidgin_
14 Feb 21 copy & paste +upvote -downvote Dem dun do frame for me o. πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ Well, like say dem no do am. I go do am for myself sha. #ValentinesDay
53.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
make we do small airtime. low-key drop ya network. just network den retweet make you throway face.

Retweet of status by @NaijaPidgin_
16 Dec 20 copy & paste +upvote -downvote make we do small airtime. low-key drop ya network. just network den retweet make you throway face. πŸ’°πŸ’°πŸ’°πŸ’°πŸ’°πŸ’°πŸ’°
54.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
For boutique .

Jean trouser 10k-20k
Shirt 8k - 15k

Kings abeg make una no let girls with #600 leggings dey en… twitter.com/i/web/status/1…
Retweet of status by @NaijaPidgin_
19 Nov 20 copy & paste +upvote -downvote For boutique . Jean trouser πŸ‘– 10k-20k Shirt πŸ‘• 8k - 15k Kings abeg make una no let girls with #600 leggings dey en… https://t.co/ZdluQocyHR
55.
NaijaPidgin_
Naija Pidgin @NaijaPidgin_
Another protest picture wey shake our heart.

#EndSARS
#ENDBADGOVERNANCE
Retweet of status by @NaijaPidgin_
17 Oct 20 copy & paste +upvote -downvote Another protest picture wey shake our heart. 😒😒 #EndSARS #ENDBADGOVERNANCE https://t.co/nNjZKmvcvW

...but wait! There's more!

45.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™Š
Previous page Next page
https://www.iemoji.com/feed/NaijaPidgin_
Back to top